Lyrics
Cook The Mystery (Lyrics)
Something tells me
Sey my baby dey lie
And I can't deny it
As I stare in your eyes
The truth can hurt me
Cause I trust you completely
But I wanna hear it
As I stare in your eyes
Tell me where is the love
Why you dey hurt me
Na the truth I wan chop
Make you prepare am for me
Put am for fireeeeee
Make e don completely
No ads maggi or spice
Just cook am straight
Cook Cook Cook Cooook
I wanna cook The mystery
Cook Cook Cook Cook
I wanna cook The mystery
My eyes dey water
As I dey listen to you
Dey sey the truth is bitter
And I see that it's true
But why you been do me
All the things wey you do me
That is the mystery
That I want to unfold
Tell me where is the love
Why you dey hurt me
Na the truth I wan chop
Make you prepare am for me
Put am for fireeeeee
Make e don completely
No ads maggi or spice
Just cook am straight
Cook Cook Cook Cooook
I wanna cook The mystery
Cook Cook Cook Cook
I wanna cook The mystery
Oh keep telling me
The things I wanna hear,
I'm thinking about
How I wanna
Write the things I hear
But as the mystery unfolds
I find I'm short of word (3x)
Short of words!!
I wanna cook The mystery
Short of words
I wanna cook The mystery
Short of words
Something tells me
Sey my baby dey lie
And I can't deny denyyyy